So this is what una dey go gym go and do? 😬😬😬



Wetin my eyes see today ehn… Chineke ekwela ihe ojoo

Okay, so one of my New Year resolutions na say make I enter gym, build body, become better version of myself.

Today I finally get chance, I carry my two legs waka go gym go register.
Bro… immediately I enter… I see things.
When I say I see things, I no even know if una go understand the kind “things” wey I see.

Because tell me… how person go concentrate when different kind of ynash are on full display. Everything just dey scatter my focus.

At this point, I don dey search for all-men gym biko 😩

Ladies should please have mercy on us.. have mercy on us, we have a lot to deal with already.
This page may contain third-party content, which is provided for information purposes only (not representations/warranties) and should not be considered as an endorsement of its views by Gate, nor as financial or professional advice. See Disclaimer for details.
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Comment
0/400
No comments
  • Pin